Something Don Happen (Christmas)

Download

Something Don Happen (Christmas)

Something Don Happen
E don happen (x3)
For Bethlehem, Dem don born the King of Kings
Dem don born our Saviour
Prophet Isaiah talk say:
For unto us a child is born
For unto us a son is given.

CHORUS
The government go dey him shoulder
Him go dey rule us forever.
Dem go call am WONDERFUL, COUNSELLOR, THE MIGHTY ONE, EVERLASTING FATHER
Immanuel, the Prince of Peace
Nwa ka nwa, the King of kings.

Mary born pikin, she born pikin
Na so the Bible Talk
Pikin wey pass pikin, she born am for Bethlehem
Watin we go call am o
Na Immanuel

Something Don Happen (Christmas)

S
Choir Script
Composer Ekwem Lilian
Category Offertory
Description Something Don Happen is a Christmas carol song composed in SATB for choirs. A pidgin music sheet composed for the festive season of Christmas